I Dey Wonder Lyrics by EmmaOMG ft The OhEmGee Choir

Me I just dey Wonder, how You dey do me
And all the reasons why You love me
Wetin You dey do me Papa eh, na Wonder eh
You just dey tell me, say make I no worry
Now I’m free, free for real
Wetin You dey do me Papa eh, na Wonder (Repeat)

I dey wonder, I dey wonder
I dey wonder, I dey wonder
I dey wonder, I dey wonder, oh Papa
I dey wonder, I dey Wonder
I dey wonder, I dey wonder
Wetin You dey do me Papa eh, na wonder

You are full of wonders, yes You are wonder, o
O kun fu Iyanu beeni Iyan gan gan lo je (You are full of wonders, yes You are wonder)
Iyanu ti a ba tun n wa ni’le aye (Any other wonder we look for in the world)
L’eyin re Olorun Majemu aa le ri, O papa (Besides You, God of Covenant, we cannot find it)
Obi wo lo n f’omo re si’le lati je iya aimo’di? (What parent can leave his child to suffer innocently)?
O fi Jesu sile fun mi lati ku fun ese mi Olorun mi (You offered Jesus to die for my sins, my God)
You are full of wonders, yes You are wonder